Tomatoes ,Biafra and Boko
Haram
Buyer: how much your tomatoes cost?
Vegetable seller; 100
Naira
Buyer: for this small
thing?
Vegetable seller; na sooh;
you no sabi say boko haram dey?
Buyer.: Boko haram ..wetin
be there own there now?
Vegetable seller; it scars
now becos dem talk say na from them
tomatoe dey come ooh
Buyer: so if book haram say make we no chop tomatoe again for
Owerri we no go chop be that?
Vegetable seller; Oga na so I see amoooo
A waiting customer: and them dey talk of Biafra !! small time dem go look
for somebody we take hunger
quench dem.
...by chukbyke.....
No comments:
Post a Comment