Monday, July 8, 2013

BOKO HARAM, TOMATOES AND BIAFRA lessons (first things first)



Tomatoes ,Biafra and Boko Haram

Buyer: how much your tomatoes  cost?
Vegetable seller; 100 Naira
Buyer: for this small thing?
Vegetable seller; na sooh; you no sabi say boko haram dey?
Buyer.: Boko haram ..wetin be there own there now?
Vegetable seller; it scars now becos dem talk say na from them  tomatoe dey come ooh
Buyer: so if book  haram say make we no chop tomatoe again for Owerri  we no go chop be that?
Vegetable seller;   Oga na so I see amoooo
A waiting customer:  and them dey talk of Biafra !! small time  dem go look  for somebody we take hunger  quench  dem.

...by  chukbyke.....

No comments:

Post a Comment